/ June 15, 2019
No Comments
Monkey dey work while baboon dey chop But the leg wey dey too waka no know say The eye wey dey too luk dey see am Dem say everyday na for the thief But one day i go bi for the landlord For whatever climbs up go one day climb down Like how my pipu say na only fly wey no get adviser Dey follow coffin go down for ground. And na…